Welcome to Stagethem Blog

Enjoy funny, hilarious, interesting, message filled, some times tragic adaptation of real life events and happenings in Nigeria.


Wednesday, 13 February 2013

Aboki Robbers

Yesterday, 4 aboki men go rob 1
bank 4 our street. 
As them enter, the
aboki wey carry gun come shout;
"Ebri body lie down, if i luk me,
walahi me i go shoot". Na hin one man
open hin eye look am.
D aboki
shout for am say; "Oga, i no dey
hear kwo? Walahitalahi if i luk me
again, Na hell i go c myself". 
So small time, the man com look am
again. 
Na hin the aboki come vex shout, "Walahitalahi Oga if No b say
dis guns wey we bring na toy, I for don blow your head".
 
Written by
Anonymous

No comments:

Post a Comment

HAVING AN EVENT OR NEED GREAT MUSIC/SOUND?